Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Pastor Chris Say E no Wan Marry Again...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Wednesday, September 07, 2022

Pidgin Post - Pastor Chris Say E no Wan Marry Again...

Reverend Chris Okotie don talk im mind say marriage na closed chapter for im life.








E say


"I no dey marry again oh, I no marry again becos Jesus don tell me say dat one don finish becos wen I dey saved wen I become born-again I dey university dat time I no even understand di will of God for my life, I always say I wan my own family and all dat and you go waka go do wetin you wan do."


But wen di tin no work out twice becos I consider myself to be one of di best husbands wey don ever live for dis earth and pipo wey know me go tell you and yet e no work out. I go meet my master say wetin dey happun? Reverend Okotie tok.

E come tell me say I no call you to dis kain tin, I call you like Paul, but I try to stop you, you no hear dat time, di life I want you to live be dedicated to me and di work I don call you for. So marriage no dey di menu again, lai-lai."



from BBC Pidgin

27 comments:

  1. Wishing him all the best in life. Marriage isn't for everyone.

    ReplyDelete
  2. Hmmm!I wish you well sir,
    I am a divorcee,this morning I just thought what if I was meant to be single and happy because I no dey reason remarrying or being intimate with anyone.

    ReplyDelete
  3. Marriage no be for all man.Make he rest and stay chaste while at it,as man of God.

    ReplyDelete
  4. All the best sir,if that's God's calling for you,he will help you through it all.

    ReplyDelete
  5. lol@"one of di best husbands wey don ever live for dis earth". Oga Okotie, do as you wish, na your life and choice.

    ReplyDelete
  6. I hope dis "i no wan marry again" also involve i no wan f*ck again sha.

    ReplyDelete
  7. But you go dey chop road side cookies abi ile ise ti fold up ni?

    ReplyDelete
  8. Please don't stop, hope you have not developed postrate.

    ReplyDelete
  9. He want to be celibate for God. May God give you the grace Sir to stay faithful to him.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Celibate indeed! If you hear gist, your mouth go stay open....

      Delete
  10. All the best Pastor Kris
    Household...Solid ๐Ÿ‘๐Ÿ‘

    ReplyDelete
  11. The will of God be done in your life.

    ReplyDelete
  12. Pastor Chris no go carry woman knack when body do you yoriyori

    ReplyDelete
  13. His decision his business. Marriage is good by the way.

    ReplyDelete
  14. He no marry again no mean say he no go shakushaku again na.. we Sabi these things

    ReplyDelete
  15. OK o as long as say backyard kukere no go dey

    ReplyDelete
  16. Marriage no be moi moi though ๐Ÿ˜‰

    ReplyDelete
  17. He shouldn't have concluded about marriage like that because he has no idea of what the future holds. He may meet a lady that is irresistible tomorrow and by then this his story will change. Man is still young to make such expensive decision

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141