Stella Dimoko Korkus.com: Wise Sayings

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, September 19, 2022

Wise Sayings

 No matter how your wedding make sense reach, no be for person wey no chop food




15 comments:

  1. Lol,na caterer fault oooo.

    ReplyDelete
  2. Lol,no food equals nonsense wedding

    ReplyDelete
  3. True talk Stella, make enough food dey among the important items on the list..

    ReplyDelete
  4. E be like wedding wah go last Saturday, the dj give us back to back, e jus be like say na better club we dey, fine portable hall, everything set, drink including alcohol and non alcohol jus dey flow everywhere, small chops and fried chicken boku, we chop take hold body unto alcohol wey we don down for belle.
    Fun full our body,
    Na finally time to share the party jollof na there casala burst.
    Jollof no reach my table, na so we come waka dey go cos we get another waka to run.
    Overall the party make sense, before we enter house that night we enter chicken Republic chop jollof because nobody get strength to go hous go begin cook wey day don dark

    ReplyDelete
  5. Na one papa talk am that year, say wetin anniversary, birthday, etc mean na chop chop...if people no chop well, u no do any celebration be that.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141