Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, February 11, 2023

Wise Saying...

Person wey get sense no dey go back Lion's den wey e just escape because say he forget cap


 

5 comments:

  1. Very good saying.............. E get why I suppose tell myself this thing now.

    ReplyDelete
  2. My uncle gate man go boutique go price ladies slippers, come steal am and roll on go give im wife for house,na when e comot the sales girl come notice say the slippers don loss.Gate man reach house come find out say na two left leg of slippers e steal come go back to the boutique that day make e for steal the right leg na as e enter the sales girl come recognize am come ask am about the slippers oga say no be im take am na im the girl raise alarm the gate man still dey deny as the drag am go im house na so them see the slippers and the roll on for im room,na better beating end am

    ReplyDelete
  3. 🤣🤣🤣🤣

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141