Your Country Nigeria bin wan host African cup of Nations wey dey front but dem don carry am give una African Brothers wey be Morrocco...... E pain you abi you like the News? E no pain me sha......
Wetin you think say make dem no give una the right to host?
Na because of security issue nau
ReplyDeleteYou want awọ kidnappers to demand billions baa. We are not qualified for any hosting rights.
ReplyDeleteE sweet me die. You think say even devil go gree visit this our country? Make dem kidnap am too? We nor fit feed our people. Hunger dey wire country people but our kerewaing government wan carry billions host wetin?
ReplyDeleteIf we no get sense, CAF get sense.
Lol 😄
DeleteHmmmmm
ReplyDeleteIt is lie Nigeria didn't bid for 2024 African cup of nation the only one they entered for was 2026 with Benin as co-host let get information before talking pls be knowledge Google is your friend and the reason why they were not given was because Kenya and 2 other countries which has never hosted is favoured why? Nigeria has hosted once and co-host with Ghana making two times ,even that of 2025 was given to another country that has never hosted Guinea, with phone and data we should be more knowledgeable, everything shouldn't be negativity ,mindset is powerful
ReplyDeleteYou dey mind them?
DeleteNawa o