Make i yarn una wetin dem say e happen...
Dem say the man marry but him dey suspect say him wife dey gbensh one Ukachukwu man like that, so wetin Reginald do be say one day before people wake up for Morning, he carry himself go Ukachukwu house and he Kpai himself for there before morning....
He go Kpai himself there to put Ukachukwu for trouble but e forget say if e Kpai finish he don free the woman to do wetin he no want am to do?
Na wah!!!
Sense too far from that man
ReplyDeleteNa who kpai na him loose o
Why?why take your life over your wife cheating?
ReplyDeleteThis one na NO SENSE, not too much sense o.
ReplyDeleteBut na wa for this man o
ReplyDeleteNa wa for him...
ReplyDeletePoor guy.😔😔😔
ReplyDeleteWhere the sense? That one na 'non-sense sense'.
ReplyDelete