Abi e don join us for Bench dey watch game?
Hahahahahahahahahaha...
OK e don begin do community service? Ah that's nice oh.....
Nobody fit reign forever for social media oh, no matter how you try, you must siddon for Bench.....
Ehen, I say make i remind am say the person wey e dey drag since say e go deal with don return from Omuguo oooooh....
Ok e travel? We dey here dey wait .....
Coco my dog dey salute una, e say make una no mind me,say nah jealousy dey worry me...
if you can decode this , you are part of the problem....hehehehehehe
Maybe he has bigger fishes to fry at this time Stella. He will come back to the smaller ones in due time.
ReplyDeleteI may not agree with him on everything he says and does but then, I love courageous people with audacity.
© TEEJAY
Grandma Rak bobo and Mr. Chochocho🤣🤣
ReplyDeleteVDM...
ReplyDeleteEven me surprise say the person wey e say run from Nigeria because dem wan arrest am don come back and we never see the arrest oh!!!!
ReplyDeleteHehehe 🤠we salute you too Coco 🤩
ReplyDeleteHe be like say he dey china o
ReplyDeleteI noticed that he has been quiet. What happened? Stella, thanks for bringing this up
ReplyDeleteStella are you not too old for this pettiness? Gosh
ReplyDeleteAre u ok?
DeleteMaybe hand don touch am
ReplyDeleteNa true o, Cho cho cho nwoke o ji, ha fa ?
ReplyDeleteGranda ma Nno oo.
Stella no let dem remember you o.
ReplyDeleteThe guy is no respecter of persons.
See what he's doing to Governor Soludo about the erosion in Ogidi town, people are weeping on behalf of the governor.ðŸ˜
Ozonna is a mess.
Xhlrted P
Remember me that what? Am I scared of him?
DeleteMay I remind you that he's being "bankrolled?"🤨😳
DeleteHe's got the paid social bots under his wrap and algorithms will favor him when he starts.
AVOID HIM📌
Xhlrted P