Former Aviation Minister Stella Oduah don gree to return part of the ₦2.5 billion wey government say miss when she dey office..
She don enter plea‑bargain talks for her fraud case.
For Federal High Court, Abuja, prosecutors confirm say Oduah and her co‑defendant, Gloria Odita, don start negotiation with the Attorney‑General office to see how dem fit settle the matter.
The court don shift the case go March 26,2026.....
Oduah and Odita bin first face arraignment over dem say dem say fraudulent contracts wey happen for 2014 when she be aviation minister.

Oya ma Stella, return am ASAP
ReplyDeleteThese people don’t have the fear of God….na wa
ReplyDeleteGreedy woman 😠😠😠
ReplyDelete