See handcuff for him hand like person wey thief pregnant goat!!!
Dem sentence am to 75 years in prison because e thiff public funds wey pass N30 billion....
As dem sentence am, e come go hide for one house like this, na so EFCC go arrest am around 3am wey e still dey sleep...
Na money e thiff no be goat, dem suppose handcuff him left hand to him right leg.
If you be politician and you wan thiff, make sure say you get connection like former Kogi gov wey thiff billions but is free and on his way to the Nigerian Senate to represent him people.
If you be politician and you wan thiff, make sure say you get connection like former Kogi gov wey thiff billions but is free and on his way to the Nigerian Senate to represent him people.

Heartless thieves!
ReplyDelete🤣🤣🤣🤣SDK i dey see am oo but tiff na tiff wether goat abi na 30 billion all na tiffing😅
ReplyDelete"dem suppose handcuff him left hand to him right leg."
Mami Stella Abeg abeg 🤣🤣🤣 my belle oo
Na so them go dey disgrace themselves.
ReplyDeleteEven without being caught, one can tell that he's a theif by mere looking at his face. Criminality is written all over his face.
ReplyDeletePerson wey they supposed hang or throw inside crocodile water
ReplyDeleteI'm glad that tables do turn. Today it's him, tomorrow's waiting for the next.
ReplyDeleteWhy Are They Always Stealing
ReplyDeleteBig Big Money ooo
May He Riot In Jail I hope So Shaaa..
Hello iya Boys
Scape goat indeed.
ReplyDeleteOther thieves are walking free.
S ee persin papa and grandpa tueh
ReplyDeleteWhat a shame!!!
If they continue to expose and jail them like this Nigeria will be less of corruption. Imagine living off Nigerians and causing darkness to over 150 million people.
ReplyDeleteThis one na tiff without godfather..the ones wey get godfather dey waka freely fluenting their tiffery money
ReplyDeleteAnd Yahaya Bello just won APC primaries election in his constituency
ReplyDelete