Baba na treasure of the ancient Oyo Kingdom and e no get time wey anobody think of baba as meat for Tortoise peppersoup..
Dem say on Monday wey just pass so, Baba come begin sick and before dem go say kilo sele, Baba don kpai oh...
Water just full everybody eyes for Palace because Baba don tey for Palace.
Dem don bury Baba and nobody think of say the meat go sweet well well if dem fry am use cook egusi soup.
Make Baba soul rest well…..
Dem don bury Baba and nobody think of say the meat go sweet well well if dem fry am use cook egusi soup.
Make Baba soul rest well…..

420 years old?
ReplyDeleteTortoise dey live long like this?
Make I go ask Google 🏃
Eeyah
ReplyDeleteRest well Baba T
I'm back from Google.
ReplyDeleteThe 420 years cannot be verified but that particular specie of tortoise do live up to 250 years.
Wow
ReplyDeleteRest in peace old man
ReplyDeleteBaba don try
ReplyDeleteHe try 🤗 He don go meet him ancestors for yonder.
ReplyDeleteE don try wella
ReplyDeleteHmmm! 420 years? Incredible.
ReplyDeleteWho inherited the tortoise?
Rest in peace the wise one
ReplyDeleteBaba don try.
ReplyDelete420 years? Wow! Make baba rest in peace.
ReplyDeleteEating an old animal like that cannot be sweet, that meat go tough like the shell. Everything on this earth must die one day.
ReplyDelete