Actress Lizzy Gold don hold one actor like say na work contract mixed with love contract and una sabi wetin ? The guy dey expect baby number four from that second woman, but na only Lizzy him dey see like torchlight wey dey catch thief for night.
The Amebos wey carry this matter come say the love don hold am like malaria, and na Lizzy be the medicine wey dey calm the fever.
If you see the way him dey follow her up and down ehn, you go know say this one no be ordinary crush , na love wey tie wrapper.
Make una siddon, because this movie go end well and e go sweet some and pepper some…..Me na fence i siddon dey look oh....

Oh God! Let this not be true, and if it must be, let it not be who I'm thinking. These 'children' go too laugh and drag their papa here 🤣🤣
ReplyDeleteBut this Lizzy Gold na fine woman. At a point, she begin dey enter my eye. I come begin watch her dancing videos. These women, once they start getting older, e get this beauty wey they begin to exude. *Clears throat*
©️ TEEJAY
TeeJay the polygamist, come and see your mentor oh
ReplyDeleteI guess women no Dey finish, so YUL carry Dey go.
Proud polygamist, congratulations to YUL and Judy on the entrance of their other wife
Me self na fence i siddon o 😁
ReplyDeleteNothing concern me
So Judy "snatched" Yul to become a babymama. Abeg shift make I laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
ReplyDeleteOloololo, so akpa akpu udumoyoyor is pregnant again 😂😂, normally toto no dey pain second wives.
ReplyDeleteEweleke
ReplyDeleteTales of lust and debauchery
ReplyDelete