Advertisement
Tuesday, June 09, 2020
600 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

Hustle make you no go dey put eye for another person thing😂
ReplyDeleteHustle o, make dem no block you for your family WhatsApp group
DeleteHustle ooh make your your children no suffer like you.
Deleteanon !!!!! 🤣🤣🤣😂😂😂
Delete😂😂😂
DeleteHustle o so your yash won't be opened on national television.
Delete😂😅
Delete😂😂😂😂😂😂
DeleteHustle oo make small pikin nor see you dey come quickly hide buscuit oo😁
ReplyDeletehahahahahahaha
Delete😂😂😂
DeleteLMAO
DeleteThis is funny and also mean at the same time. 😂😂😂
DeleteIsaac kukuma kill me with laugh na...😀😀😀😀
Delete😂😂😂😂😂😁😁
Delete😂😂😂 uncle longer longer is coming
DeleteChummy chocho na wetin na😂😂😂😂
DeleteHustle o make you no see your mate dey hide.
ReplyDeletelmao 🤣 🤣
DeleteI dey this table my dear.. No shake am again biko.
Delete@GCN..dont kill me nau 😂🤣😂🤣😂🤣
Delete😂😂😂😂😂😌
DeleteThis should be fun.
ReplyDeleteI'm enjoying it 😁
Deletehustle ooo make them nor call you bipolar or drug addict for national tv😩
ReplyDeleteChaiiii...this is touching. I really feel pity for Ella. May God send helpers of destiny her way.
DeleteHustle o, make them no tell you to put down your hand when you say you get idea for money matter.
ReplyDelete🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Delete😂😂😂
Delete😁😁😁😁😁
DeleteHustle ooo make you nor see people dey spend money you go call am waste of money
ReplyDeleteNice 1 😂😂😂😂😂
Delete👏👏😂😂
DeleteTrue! when some are broke they tend to see you as a spendthrift.
DeleteYou are killing this, Isaac👏
Hustle o, make you no tell your children gone are those dayssss
ReplyDeleteThis one 😂😂
Delete😂
Delete😃😃😃😃
DeleteHustle make your name no enter debtors list
ReplyDelete👍
DeleteThis one Na the koko
DeleteHustle o, make them no use shoe wey dey front of house take identify you
ReplyDeletethis post is gonna be lit 🔥 🤣🤣🤣
Delete😂😂😂😂😂😂😂
DeleteHahaha 😂😂😂😂😂 this is hilarious 🤣🤣🤣
Delete😂😂😂😂😂😂
DeleteHahaha😀... This post is so hilarious.. I don laugh die.. God abeg make I no weed on myself o... Keep it rolling.
Delete😂😂😂😂😂😊😁
DeleteThis is so funny
Delete😂😂😂
DeleteHustle make them no use your pikin act devil for church drama
ReplyDelete🧐
DeleteKai😂😂😂
Delete🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭😭
DeleteHustle ooo;make them no tell you "shey you want to cause confusion now?" for family meeting..
ReplyDelete@MARTINS
😂🤣😂🤣
Delete😂😂😂
Delete😂😂😂😂😂😂 kia
Delete
ReplyDeleteHustle O.....Make dem nor send you make you go wash plates after dem finish eating 😆😆😆😁
🤣🤣🤣
DeleteWay to go, Ms.A.😂😂😂
DeleteHustle oo,make you no become server at old student reunion.😂😂
ReplyDeleteI tell you 😂😂😂
DeleteO deep 😂🤣😂🤣😂
Delete🤣 🤣 🤣 🤣
DeleteHustle oo,make dem no collect your girlfriend because of online giveaway on IG.😂😂
DeleteHustle oo,make them no use ikwobi snatch your wife.😂😂
@Tiara,this is inspiring. I had a boyfriend who was always a chair arranger,wine opener,food server and errand boy during reunion
Delete🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂
DeleteMy people,so glad y'all laughed😂😂✌
DeleteHustle oh, make them no use tinted car carry your babe pass you.
ReplyDelete🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Delete😁😁😁😁😁😁
DeleteWould wait for comments on this one...should be hilarious.
ReplyDeleteI'm already laughing 🤣 😆 😂
DeleteChoco been laughing seriously here. 😂😂😂
Deletehustle oo make you nor dey use fork drink cereal because you dey economize milk😩
ReplyDelete😂😂😂😂
Delete'that's how I like it' crew left the chat group😂😂
DeleteAttaboy!!!😅
DeleteHustle o make indaboski & co no use your mama/papa do WWWE smack down.
ReplyDelete😂😂😂😂
DeleteThis one enter I swear
DeleteChineke...make una kukuma kill me o
Delete😀😀😀😂😂😂😂
😂😂😂
Delete😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭
Delete🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Delete😃😃😃😃
DeleteHustle o make them no use emoji cover your face for group picture 😂
ReplyDeleteoh damn !! 😂😂😂
Delete😂😂😂😂😂😂😂
DeleteYou too, Bini😳😂😂😂😅
DeleteYou too, Bini😳 you have joined
Deletethem. Nice one girl! 😂😂😂😅
😂😂😂
Delete🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😁😂
Delete😂😂😂😂 laughing really hard here
Delete😂😂😂 It can pain ehn
Delete😁😁😁 jesus!😁😁
DeleteHustle oooo, make them no give your mama yam,snap picture put....
ReplyDelete😂😂😂😂😂😂
Delete😭😭😭😭
DeleteThis is deep kia
DeleteChoi😭😭😂😂
Delete🤣🤣🤣🤣🤣🤣
DeleteHustleoooh make dem no dey make decisions for u, if u no come gree dey go begin treat u anyhow.
ReplyDeletehustle o make pikin no say 'mummy i want bobo' and you say wait for your papa
ReplyDelete😂😂😂
DeleteI dey this table.. No shake am.again abeg😂😂
DeleteHustle o make Bastard Nigeria Govt.no use your mama/papa do horseshit COVID 19 palliative beneficiaries..
ReplyDeleteHustle ooo make poverty no know your house address.
ReplyDeleteHustle o , make dem no do family meeting for your back.
ReplyDelete😂😂😂
DeleteHustle oh, make your charger no first you blow
ReplyDeleteHustle oh, make you no see enjoyment dey call am waste of money
Hustle oh, make EFCC no come carry your neighbor leave you
#All stolen, of course 😂
😂😂😂😂
Delete😂😂😂😂😂😂
Delete😂😂😂
Delete😂😂😂😭😭
Delete😂😂😂
DeleteHustle o, make last born no dey head meeting, meanwhile u wey be first born dey dere.
ReplyDeleteHustle oo make you no go dey avoid school reunion
ReplyDeleteSad but true 😂 feel bad laughing at some.
DeleteHustle o make you no see your mates hide,
ReplyDeleteHustle o make them no use you speak * do you know who I am *
Hustle o make them no use you share the grace for family meeting.
Hustle o make them no use you do MC for high school reunion .
😂choco hah you know them all
DeleteLol 😂😂😂😂😂
Delete😳😳😳Meanie!😂😂😂😅
DeleteMa chérie you really outdid yourself👏
DeleteSmh😂😂😂
Delete😂😂😂 lmao 🤣
Delete@Bini you know 😂😂😂
😂😂 @ma Belle Sabella 😂😂😂😂
Ms Amazing you know how we roll 😂😂😂
Essa darling I cannot carry last today 😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂
Delete@do you know who I am 😂😂😂😂😂
DeleteHustle ooo!! So you won't be bragging about how you can use #1000 to prepare soup and stew..
ReplyDelete@MARTINS
Hahaha 😂😂😂😂
Delete🤣🤣🤣🤣🤣
DeleteThis though😂😂
Delete😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Delete😁😁😁😁😁
DeleteHustle o make your bank no wish you happy children day because of your akant balance 😂🤣
ReplyDelete@choc 🍫.. Quick update: my face is now very clean and it's glowing/soft.
The eggwhite face mask covered with tissue paper after applying on the face make sense die, it helps remove blackhead and leave your face very clean. I'm sure you will like the feeling after use!
Hustle o, make your younger ones talk no be final say for family matters, because them get money pass you.
ReplyDeleteMelancholy
Hustle o make Ceasar no use you do morning devotion for sdk blog 🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️
DeleteAnon stop 😁😁😁😂😂
Delete😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣🤣😂
DeleteHustle o, make your pikin no go marry great grandpa as husband.
ReplyDeleteAnd your daughter come deny you for social media.
DeleteHustle oo!! Make them no dey hiss before them go pick your call...
ReplyDeleteThis...God help us😂😂😂
DeleteOkay this is very hilarious 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
DeleteHustle ooo make your children no stand for your neighbour window watch season film finish🤣😂
ReplyDelete😩😂
Deletelmao
DeleteOsalobuha!!! 🙆 😂 🤣 😂 🤣 😂
DeleteHustle o make you no dey live with dirty skin come say your only beauty na inner beauty..
ReplyDeleteYour skincare plug 😎✌️
'God sees what is inside and not outside' 😭😭😭
DeleteThis is hilarious😂🤣
DeleteHahaha 😂😂😂🤣😂😂
Delete
Delete😂😂😂😂
This one off me
Delete😂😂😂
DeleteHustle ooo,make your mobile network no dey tell you "press 1,to borrow airtime for #50"
ReplyDeleteHustle oooo;so you won't be using your body to cover ATM when withdrawing or checking your account balance..
@MARTINS
The comments are so funny 😂😂😂😂I will be back to read more.
ReplyDeleteHustle ooo, make you no go get hypertension anytime you hear landlord voice.
ReplyDeleteHustle o make Nigeria Govt.no classify your mama and papa as "poorest of the poor"
ReplyDeleteHustle o, make your babe no introduce you as church brother when she see her friends
ReplyDelete😂😂😂😂😂
Delete😂😂😂
DeleteLmaoooo
DeleteHustle o.. Make dem no use ur mama do press-up when politician give am one tuber of yam make she raise am up.
ReplyDeleteThis comment has been removed by the author.
DeleteHustle o,make your children no ask you "Daddy what were you doing when your mates were hustling?
ReplyDeleteHurstle o, make you no de chant Vanity upon Vanity for social media
ReplyDelete🤣🤣🤣🤣🤣
DeleteYes ke 🤣😂😂😂😂
Delete😂😂😂😂😂
DeleteI dey tell you.😂😂😂
DeleteHustle oooo make your pikin no dey use muscle sing "daddy mi o lowo sugbon mo lolorun"
ReplyDeleteWho will translate this please😂
DeleteHustle make you no spend the rest of your life competing with sit neighbours for church on top who go shout 'I receive it' pass.
ReplyDeleteHustle make you no turn to family cook anytime you travel xmass.
Hustle make dey no nominate you as provost instead of chairman during family meeting.
That family cook ehn 😂
DeleteHurstle o, make them no open GoFundme for your head.
ReplyDeleteHustle o, make dem no tell you to shut up and sit down in a family meeting
ReplyDeleteHustle oooo make small piking of your child's mate no shut you up during family meeting...
ReplyDeleteHustle o make u no dey fight conductor for change 50 naira when u dey with ur babe..
ReplyDelete😂😂😂
DeleteHustle o make person no mess for meeting everybody go dey suspect you
ReplyDeleteHustle o make people no tell you....I get am before no be property
ReplyDeleteHustle o make your wife no call you her wasted investment
ReplyDeletehustle o make u way u be first born no come become last born as u no get shi she for pocket
ReplyDeletehustle o make u no day look like lukman for ur papa burial
ReplyDeletehustle o make you no go keep water under tree make breeze blow am make e cool before you drink am
ReplyDeletehustle oo make everything sweet
ReplyDeletehustle o mAKE NEIGHBOUR NO COME DEY ASK U which time Nepa bring light
ReplyDeleteHustle o make you go buy size 40 instead of size 30 for your children
ReplyDeleteHustle on make you no be that neighbor everybody dey ask "light come today atall?"
ReplyDeleteHustle ooo, make you no go party hunger cause you drink water for washing hand ooo!
ReplyDeleteHustle o, make you no dey say, I dey come all the time for money matter.
ReplyDeleteHustle ooo so if u grow old u go dey play golf no be draft.
ReplyDeleteMy bro hustle o make ur babe no post another guy picture because say u no get data
ReplyDeleteHustle oo make dem no use ur teeth do opener for family meeting
ReplyDeleteHustle oo make you nor see your ex dey hide
ReplyDeleteThe comments dikwa very hilarous..
ReplyDeleteThe comments dikwa very hilarous..
ReplyDeleteHustle ooo make you no serve kola during family meeting
ReplyDelete