Stella Dimoko Korkus.com: Boredom Eliminating Post...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, June 09, 2020

Boredom Eliminating Post...


600 comments:

  1. Hustle make you no go dey put eye for another person thingπŸ˜‚

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hustle o, make dem no block you for your family WhatsApp group

      Delete
    2. Hustle ooh make your your children no suffer like you.

      Delete
    3. anon !!!!! πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    4. Hustle o so your yash won't be opened on national television.

      Delete
    5. πŸ˜‚πŸ˜…

      Delete
    6. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  2. Hustle oo make small pikin nor see you dey come quickly hide buscuit oo😁

    ReplyDelete
    Replies
    1. This is funny and also mean at the same time. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    2. Isaac kukuma kill me with laugh na...πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜€

      Delete
    3. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜πŸ˜

      Delete
    4. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ uncle longer longer is coming

      Delete
    5. Chummy chocho na wetin naπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  3. Hustle o make you no see your mate dey hide.

    ReplyDelete
    Replies
    1. I dey this table my dear.. No shake am again biko.

      Delete
    2. @GCN..dont kill me nau πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

      Delete
    3. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜Œ

      Delete
  4. firstlady blessing9 June 2020 at 18:02

    This should be fun.

    ReplyDelete
  5. hustle ooo make them nor call you bipolar or drug addict for national tv😩

    ReplyDelete
    Replies
    1. Chaiiii...this is touching. I really feel pity for Ella. May God send helpers of destiny her way.

      Delete
  6. Hustle o, make them no tell you to put down your hand when you say you get idea for money matter.

    ReplyDelete
    Replies
    1. 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

      Delete
    2. 😁😁😁😁😁

      Delete
  7. Hustle ooo make you nor see people dey spend money you go call am waste of money

    ReplyDelete
    Replies
    1. Nice 1 πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    2. True! when some are broke they tend to see you as a spendthrift.
      You are killing this, IsaacπŸ‘

      Delete
  8. Hustle o, make you no tell your children gone are those dayssss

    ReplyDelete
  9. Hustle make your name no enter debtors list

    ReplyDelete
  10. Hustle o, make them no use shoe wey dey front of house take identify you

    ReplyDelete
    Replies
    1. this post is gonna be lit πŸ”₯ 🀣🀣🀣

      Delete
    2. Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ this is hilarious 🀣🀣🀣

      Delete
    3. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    4. HahahaπŸ˜€... This post is so hilarious.. I don laugh die.. God abeg make I no weed on myself o... Keep it rolling.

      Delete
    5. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜ŠπŸ˜

      Delete
  11. Hustle make them no use your pikin act devil for church drama

    ReplyDelete
  12. Hustle ooo;make them no tell you "shey you want to cause confusion now?" for family meeting..

    @MARTINS

    ReplyDelete
    Replies
    1. πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

      Delete
    2. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    3. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ kia

      Delete

  13. Hustle O.....Make dem nor send you make you go wash plates after dem finish eating πŸ˜†πŸ˜†πŸ˜†πŸ˜

    ReplyDelete
    Replies
    1. Way to go, Ms.A.πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  14. Hustle oo,make you no become server at old student reunion.πŸ˜‚πŸ˜‚

    ReplyDelete
    Replies
    1. I tell you πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    2. 🀣 🀣 🀣 🀣

      Delete
    3. Hustle oo,make dem no collect your girlfriend because of online giveaway on IG.πŸ˜‚πŸ˜‚

      Hustle oo,make them no use ikwobi snatch your wife.πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    4. @Tiara,this is inspiring. I had a boyfriend who was always a chair arranger,wine opener,food server and errand boy during reunion

      Delete
    5. πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    6. My people,so glad y'all laughedπŸ˜‚πŸ˜‚✌

      Delete
  15. Hustle oh, make them no use tinted car carry your babe pass you.

    ReplyDelete
    Replies
    1. 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

      Delete
    2. 😁😁😁😁😁😁

      Delete
  16. Would wait for comments on this one...should be hilarious.

    ReplyDelete
    Replies
    1. I'm already laughing 🀣 πŸ˜† πŸ˜‚

      Delete
    2. Choco been laughing seriously here. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  17. hustle oo make you nor dey use fork drink cereal because you dey economize milk😩

    ReplyDelete
    Replies
    1. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    2. 'that's how I like it' crew left the chat groupπŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    3. Attaboy!!!πŸ˜…

      Delete
  18. Hustle o make indaboski & co no use your mama/papa do WWWE smack down.

    ReplyDelete
    Replies
    1. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    2. This one enter I swear

      Delete
    3. Chineke...make una kukuma kill me o
      πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    4. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­

      Delete
    5. 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

      Delete
    6. πŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒ

      Delete
  19. Hustle o make them no use emoji cover your face for group picture πŸ˜‚

    ReplyDelete
    Replies
    1. oh damn !! πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    2. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    3. You too, BiniπŸ˜³πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜…

      Delete
    4. You too, Bini😳 you have joined
      them. Nice one girl! πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜…

      Delete
    5. πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜πŸ˜‚

      Delete
    6. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ laughing really hard here

      Delete
    7. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ It can pain ehn

      Delete
    8. 😁😁😁 jesus!😁😁

      Delete
  20. Hustle oooo, make them no give your mama yam,snap picture put....

    ReplyDelete
  21. Hustleoooh make dem no dey make decisions for u, if u no come gree dey go begin treat u anyhow.


    ReplyDelete
  22. hustle o make pikin no say 'mummy i want bobo' and you say wait for your papa

    ReplyDelete
    Replies
    1. I dey this table.. No shake am.again abegπŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  23. Hustle o make Bastard Nigeria Govt.no use your mama/papa do horseshit COVID 19 palliative beneficiaries..

    ReplyDelete
  24. Hustle ooo make poverty no know your house address.

    ReplyDelete
  25. Hustle o , make dem no do family meeting for your back.

    ReplyDelete
  26. Hustle oh, make your charger no first you blow
    Hustle oh, make you no see enjoyment dey call am waste of money
    Hustle oh, make EFCC no come carry your neighbor leave you

    #All stolen, of course πŸ˜‚

    ReplyDelete
  27. Hustle o, make last born no dey head meeting, meanwhile u wey be first born dey dere.

    ReplyDelete
  28. Hustle oo make you no go dey avoid school reunion

    ReplyDelete
  29. Hustle o make you no see your mates hide,

    Hustle o make them no use you speak * do you know who I am *


    Hustle o make them no use you share the grace for family meeting.

    Hustle o make them no use you do MC for high school reunion .

    ReplyDelete
    Replies
    1. πŸ˜‚choco hah you know them all

      Delete
    2. 😳😳😳Meanie!πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜…

      Delete
    3. Ma chΓ©rie you really outdid yourselfπŸ‘

      Delete
    4. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ lmao 🀣
      @Bini you know πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
      πŸ˜‚πŸ˜‚ @ma Belle Sabella πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
      Ms Amazing you know how we roll πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
      Essa darling I cannot carry last today πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    5. πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    6. @do you know who I am πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  30. Hustle ooo!! So you won't be bragging about how you can use #1000 to prepare soup and stew..

    @MARTINS

    ReplyDelete
    Replies
    1. 🀣🀣🀣🀣🀣

      Delete
    2. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  31. Hustle o make your bank no wish you happy children day because of your akant balance πŸ˜‚πŸ€£



    @choc 🍫.. Quick update: my face is now very clean and it's glowing/soft.

    The eggwhite face mask covered with tissue paper after applying on the face make sense die, it helps remove blackhead and leave your face very clean. I'm sure you will like the feeling after use!

    ReplyDelete
  32. Hustle o, make your younger ones talk no be final say for family matters, because them get money pass you.

    Melancholy

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hustle o make Ceasar no use you do morning devotion for sdk blog πŸƒ‍♂️πŸƒ‍♂️πŸƒ‍♂️πŸƒ‍♂️

      Delete
    2. Anon stop πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
    3. πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚

      Delete
  33. Hustle o, make your pikin no go marry great grandpa as husband.

    ReplyDelete
    Replies
    1. And your daughter come deny you for social media.

      Delete
  34. Hustle oo!! Make them no dey hiss before them go pick your call...

    ReplyDelete
    Replies
    1. Okay this is very hilarious πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  35. Hustle ooo make your children no stand for your neighbour window watch season film finishπŸ€£πŸ˜‚

    ReplyDelete
  36. Hustle o make you no dey live with dirty skin come say your only beauty na inner beauty..



    Your skincare plug 😎✌️

    ReplyDelete
    Replies
    1. 'God sees what is inside and not outside' 😭😭😭

      Delete
    2. This is hilariousπŸ˜‚πŸ€£

      Delete
    3. Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete

    4. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  37. Hustle ooo,make your mobile network no dey tell you "press 1,to borrow airtime for #50"

    Hustle oooo;so you won't be using your body to cover ATM when withdrawing or checking your account balance..

    @MARTINS

    ReplyDelete
  38. The comments are so funny πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚I will be back to read more.

    ReplyDelete
  39. Hustle ooo, make you no go get hypertension anytime you hear landlord voice.

    ReplyDelete
  40. Hustle o make Nigeria Govt.no classify your mama and papa as "poorest of the poor"

    ReplyDelete
  41. Hustle o, make your babe no introduce you as church brother when she see her friends

    ReplyDelete
  42. Hustle o.. Make dem no use ur mama do press-up when politician give am one tuber of yam make she raise am up.

    ReplyDelete
    Replies
    1. This comment has been removed by the author.

      Delete
  43. Hustle o,make your children no ask you "Daddy what were you doing when your mates were hustling?

    ReplyDelete
  44. Hurstle o, make you no de chant Vanity upon Vanity for social media

    ReplyDelete
  45. Hustle oooo make your pikin no dey use muscle sing "daddy mi o lowo sugbon mo lolorun"

    ReplyDelete
  46. Hustle make you no spend the rest of your life competing with sit neighbours for church on top who go shout 'I receive it' pass.

    Hustle make you no turn to family cook anytime you travel xmass.

    Hustle make dey no nominate you as provost instead of chairman during family meeting.

    ReplyDelete
  47. Hurstle o, make them no open GoFundme for your head.

    ReplyDelete
  48. Hustle o, make dem no tell you to shut up and sit down in a family meeting

    ReplyDelete
  49. Hustle oooo make small piking of your child's mate no shut you up during family meeting...

    ReplyDelete
  50. Hustle o make u no dey fight conductor for change 50 naira when u dey with ur babe..

    ReplyDelete
  51. Hustle o make person no mess for meeting everybody go dey suspect you

    ReplyDelete
  52. Hustle o make people no tell you....I get am before no be property

    ReplyDelete
  53. Hustle o make your wife no call you her wasted investment

    ReplyDelete
  54. hustle o make u way u be first born no come become last born as u no get shi she for pocket

    ReplyDelete
  55. hustle o make u no day look like lukman for ur papa burial

    ReplyDelete
  56. hustle o make you no go keep water under tree make breeze blow am make e cool before you drink am

    ReplyDelete
  57. hustle oo make everything sweet

    ReplyDelete
  58. hustle o mAKE NEIGHBOUR NO COME DEY ASK U which time Nepa bring light

    ReplyDelete
  59. Hustle o make you go buy size 40 instead of size 30 for your children

    ReplyDelete
  60. Hustle on make you no be that neighbor everybody dey ask "light come today atall?"

    ReplyDelete
  61. Hustle ooo, make you no go party hunger cause you drink water for washing hand ooo!

    ReplyDelete
  62. Hustle o, make you no dey say, I dey come all the time for money matter.

    ReplyDelete
  63. Hustle ooo so if u grow old u go dey play golf no be draft.

    ReplyDelete
  64. My bro hustle o make ur babe no post another guy picture because say u no get data

    ReplyDelete
  65. Hustle oo make dem no use ur teeth do opener for family meeting

    ReplyDelete
  66. Hustle oo make you nor see your ex dey hide

    ReplyDelete
  67. The comments dikwa very hilarous..

    ReplyDelete
  68. The comments dikwa very hilarous..

    ReplyDelete
  69. Hustle ooo make you no serve kola during family meeting

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141