Stella Dimoko Korkus.com: Laugh Out Loud

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Sunday, June 07, 2020

Laugh Out Loud

This is just for laughs.....





Why e kick the bucket?E wan spoil am?

78 comments:

  1. Hope say he no injure for leg ooo...

    ReplyDelete
    Replies
    1. Oju e fo ni? E don spoil my bucket now!

      Delete
    2. Who con use the bucket block road?

      Delete
  2. The bucket dey block him road? E no dey see road?

    ReplyDelete
  3. Wetin the bucket do am? He no dey see road?

    ReplyDelete
  4. Who come keep the bucket anyhow?

    ReplyDelete
  5. 1) ee don bust bucket with him foot.


    2) Ah, dem say ee dey hospital but come wake up, waka go kick bucket for backyard. I know understand oo.

    ReplyDelete
  6. I hope say he no break leg o 🀭

    ReplyDelete
  7. Wetin the bucket do am wey he go dey kick am?πŸ™„πŸ™„

    ReplyDelete
  8. Replies
    1. Most understand the idiom.... We're asked to reply AS IF we didn't understand it. SIMPLE.

      #Covenant

      Delete
    2. Efiko, we know what it means. πŸ™„πŸ™„Try to have a sense of humour.

      Delete
  9. The bucket been offend am?

    ReplyDelete
  10. I put am for im head? Make im no spoil my bucket o

    ReplyDelete
  11. He no fit comot am before him pass?

    ReplyDelete
  12. ‘‘That Iz how madness starts my sister’’

    ReplyDelete
  13. He nor dey look road? Nawa!

    ReplyDelete
  14. He kick bucket say he blind abi wetin?

    ReplyDelete
  15. And the bucket entered goal post and isssa a goal!!

    ReplyDelete
  16. How that one take concern me?

    ReplyDelete
  17. Wetin let am kick the bucket

    ReplyDelete
  18. Wetin make am kick the bucket, abi him dey crase?

    ReplyDelete
  19. Hope say he no break him leg?

    ReplyDelete
  20. He be no dy see road, but wait o!na d bucket i buy new or the old one na he kick

    ReplyDelete
  21. Kicker of bucket. Hope say he kick him leg join πŸ˜‚ 🀣 πŸ˜‚

    ReplyDelete
  22. He be no dy see road, but wait o!na d bucket i buy new or the old one na he kick

    ReplyDelete
  23. Him leg break ?# agent of peace

    ReplyDelete
  24. He plaster chewing gum for eye?

    ReplyDelete
    Replies
    1. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  25. Ahhh say wetin happen,who vex am?

    ReplyDelete
  26. How person go borrow you shoe, you dey use am kick bucket? Abeg comot my shoe jare!!

    ReplyDelete
  27. You wan spoil the bucket?

    ReplyDelete
  28. Eh! Which bucket?.. Hope say no be the one wey im borrow from me say make him use wash.. The color na red. I hope say him no break am..

    ReplyDelete
    Replies
    1. HahahahaπŸ˜€πŸ˜€πŸ˜€

      Delete
    2. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. You even talk colour join sef!

      Delete
  29. Hope he no break the bucket join

    ReplyDelete
  30. 🀣🀣🀣🀣🀣

    ReplyDelete
  31. Hope he no break the bucket joinπŸ˜“πŸ€”πŸ€”πŸ€”

    ReplyDelete
  32. Fetch my water back. You blind

    ReplyDelete
  33. See me see wahala o ,why u come kick d"ballket"na? shey e block road for u? E be like say sand sand dey ur eye.

    ReplyDelete
  34. Na the bucket body he go ever get power.

    ReplyDelete
  35. Shey dem send u? Abeg tell dem say u no see my "ballket".

    ReplyDelete
  36. Kick bucket, pail?
    Haaa
    you mean say them no get ball for them yard to kick,
    not even gallon wey soft, im come carry leg kick pail?
    her legs never scatter so? 😊😊😊😊

    ReplyDelete
  37. See as him kick the bucket like him and the bucket dey fight.

    ReplyDelete
  38. No problem, just tell am to pick the bucket up, na who kick bucket go pick am

    ReplyDelete
  39. Him n d bucket dey fight??....

    ReplyDelete
  40. Yanka dey on in own trouble go wake am. Wetin carry him leg go there.

    ReplyDelete
  41. Does the bucket look like ball to him?

    ReplyDelete
  42. Maka gini ,why will he kick the bucket ? who advise him to kick it,hope say the leg break ....😏

    ReplyDelete
  43. Hope say he no spoil the bucket, cos buckets dey cost now.

    ReplyDelete
  44. E pain am?.make him go kick am again.

    ReplyDelete
  45. Which of the bucket im kick ?? the plastic one or the iron own....abeg !!abeg !!make he no spoil am oooπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

    ReplyDelete
  46. Ha! hope Sha he no injure,if the bucket dey road why him no commot am,na wa.πŸ€“πŸ€“πŸ€“πŸ€“πŸ€“πŸ€“πŸ€“

    ReplyDelete
  47. Eyyaa hope he don treat the leg, make e dey look where e dey go next time.

    ReplyDelete
  48. He blind wen he nor see the bucket for dere

    ReplyDelete
  49. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚I no understand 😳
    How??πŸ€”

    ReplyDelete
  50. Ball no reach am kick na bucket remain bah?
    I tire ooo

    ReplyDelete
  51. E don craze o. So, as ball no dey to take practice, na to start to dey kick bucket remain. Anyway sha, e better make e kick bucket than to kick stone.

    ReplyDelete
  52. He no wear him glasses to see road?

    ReplyDelete
  53. Shayo Na bastard. How him go see road wen too much henny don wound am. He get luck say Na bucket he kick.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141