Stella Dimoko Korkus.com: The Hustle Post...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, March 08, 2021

The Hustle Post...

 My people make una hustle ooo make dem no use the Material wey you take sew shirt sew table clothe for Restaurant ....



24 comments:

  1. My Sister hustle o, make dem teachers no dey ignore your kids at the school gate.

    ReplyDelete
    Replies
    1. 🀣🀣🀣🀣🀦

      Delete
  2. Hustle oh make conductor no tell you make you go find change come🀣

    ReplyDelete
  3. Hustle make cold water for house no be over ambitiousness

    Hustle make your mother in law no dey call you "that boy"

    Hustle oo make you no dey use mattress wey senior you for age

    Hustle ooo make you no dey use handset backwards with 4 rubber band

    Hustle o make small children no dey hide their biscuit when you dey come

    ReplyDelete
  4. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

    ReplyDelete
  5. Hustle ooo make you and your wife no dey share boxers.

    ReplyDelete
  6. Hustle oo make ur mother no go work for people farm @60 #storyofmylife

    Chi...

    ReplyDelete
    Replies
    1. Why didn’t my mother hustle

      Delete
    2. Eayah. Hustle and remove mama from that farm

      Delete
  7. Hustle...o make you no turn escort

    ReplyDelete
  8. 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀩🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣
    Hustle ooooooooooooooooo, make them no turn your teeth to opener for gathering....abeg your teeth sharp, open this drink
    Hustle ooooooooooooooooo make them no dey use you act only witch and devil for drama
    Hustle ooooooooooooooooo make them no ask you,how the matter take happen Everytime.
    Hustle ooooooooooooooooo make animals sef dey give you respect.

    ReplyDelete
  9. Hustle make your neighbors no dey ask you everytimedey come back from work say when "nepa bring light" and many more ridiculous questions.

    ReplyDelete
  10. Hustle o, make u come turn house boy for pikin wey you baff; Hustle o,make u no come your junior ones senior bros,Hustle o,make ur mother inlaw come from village dey determine how much dem suppose give u for allowance

    ReplyDelete
  11. Amarachi With C8 March 2021 at 18:13

    Hustle, make you no use pots wey dey dash you for wedding train your children till they marry.

    ReplyDelete
  12. Hustle ooo make you no dey use tissue do pad.

    Hustle ooo, make you no dey take lipton without milk and sugar.

    ReplyDelete
    Replies
    1. i earn more than 500k a month and I drink Lipton without milk and honey most times...dat is not a status symbol darling

      Delete
  13. My friends hustle oh make abroad people no tell you say snow na manner from heaven, say dem dey usr wine brushteerh and oyinbo na god.

    Hustle oh make your neighbors no hear your voice and everybody begin hide food.

    Hustle oh, make nobody green pick your call again because of begibegi, when you dey call people na to change to private.

    Hustle oh, make make people no bother to tell you price of them goods, them go say.. I no dey sell.

    Hustle oh, make you fit meet up for SDK, no be say you go broke come claim,.. I was sick, I was reading for an exam, etc.. Hustle to be able to give and not only receive, you fit just vex do giveaway.. Hustle so nobody go use you do shakara.

    ReplyDelete
  14. Hustle o, make they no tell you at the family meeting that when your younger siblings talk or whatever they say is final.

    ReplyDelete
    Replies
    1. reminds me of a friends story. her brother took asoebi for his wedding. their last born oh, na she be 1st of the 5. it was her brothers wife who told her about it. even her mama no tell her anything, all because she no get work husband nothing. i felt for her when she told me, and these are siblings she helped when she had a job..

      Delete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141