Na two years dem been sentence as he give the person belle and no gree say na em do am and he no gree take care of the lady... Nah as e try to run dem come add more years to take teach am lesson.
Zakaria think say e too get sense, he tell court say e wan go toilet go piss after dem sentence am two years, nah he pull shoe wan jump fence but dem catch am before he go pick race, come dash am seven years join....
You think say the Judge wicked?
Since when is it a criminal offense to get someone pregnant?
ReplyDeleteZina is a crime under the Sharia criminal code.
Deletehahahaha
ReplyDeletesee his face abeg
How hin face dey bi wen him wan cum while doing the do mbok?
Hahaha this is funny. I wish I can deal with my baby daddy like this but na me open leg na, make i carry my cross since God has been faithful with his provisions
ReplyDeleteWetin I think?
ReplyDeleteDid he rape the person pikin? Because "giving person pikin belle" no be crime
for naija wey I know.
How them come prove say na im give am belle, them don born pikin come do DNA?
Abi them no wan yarn us say na influential poli-trickster pikin im
fill her tummy with baby(ies)?.
Na so Naija be oo
Odiegwu! 😝😝😝😝😝😝😝😝
Cunny man jam Cunny judge 🤣🤣
ReplyDeleteAnd the face will always be like a culprit.
ReplyDeleteSee face🚶♀️🚶♀️🚶♀️🚶♀️🚶♀️
ReplyDeleteI was feeling down this morning but this made me laugh. Nigerians na cruise. Please oh am tired of sitting at home idle, am a Baker no job is coming. Am a graduate no work.
ReplyDeleteNa who I offend, am gradually losing it. My kids goes to school am alone. God please keep me busy.
What about your husband, if no husband, sugar daddy or manfriend nko?
DeleteYou can't sit at home waiting for opportunities to come to you, you have to go out there and seek those opportunities, creating them if necessary. All the best.
Delete11.31 not everyone is like you, thankfully.
Eeyah
ReplyDeleteNah try ya luck, the guy wan do.
ReplyDelete