Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying....

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, September 17, 2021

Wise Saying....

 Na yanga wey don miss road dey go wake trouble wey dey sleep




6 comments:

  1. Yes o. That's why it pays to mind one's business

    ReplyDelete
  2. Na double trouble yanga go get o.

    ReplyDelete
  3. Trouble go dey sleep.
    Inyanga go dey call am, dey call am think say e dey sleep true true.
    When e now wake up ,Inyanga go begin dey run....Heeee heeee!
    Mind your business.

    ReplyDelete
  4. Na true, no be today we don dey see trouble. I be kerosene, I dey burn na because trouble never see diesel wey sabi sleep burn.

    ReplyDelete
  5. Trouble dey sleep, yanga go wake am.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141