Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, November 16, 2021

Wise Saying...

 False hope dey kill more results than bitter truth....








8 comments:

  1. Na those wey no get sense false hope dey kill. Even when they see signs and warning dey still put mind dey kill themselves.

    ReplyDelete
  2. Especially girls wey go open their eyes stay with abusive and cheating boyfriends hoping say dem go change after marriage 🧐

    ReplyDelete
    Replies
    1. I don see mumu people wey false hope don tie down for years. The person wey dem dey hope on don't even know say them dey exist. The 'werey' wey dey give them hope keep using them to catch cruise.Yet dem no wan borrow sense free themselves.
      Blind leading blind.

      Delete
  3. As in...........false hope is heart breaking

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141