Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Trouble Dey Sleep Yanga Dey Go Wake Am....

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, February 15, 2022

Pidgin Post - Trouble Dey Sleep Yanga Dey Go Wake Am....

 Some people go just siddon dey do post wey dem think say go give them big controversy and publicity.......

Brother Boma don dey yarn now, if him trolls remind am of him waka for big brother house with that married woman now, e go begin shout hater haters....... Maybe na wetin e want sef....




22 comments:

  1. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣,he just dey catch cruise,he wants to trend small.

    ReplyDelete
  2. I like my guys with flesh. You cant be looking like i am not feeding you right. Kilide?

    ReplyDelete
  3. And in the big brothel house, you and your ilk did more than have sex. Fingering or sleeping with married women, is it the pastime of singles?

    ReplyDelete
  4. Ogbeni, relax jare.

    We no remember you again, na the stunt wey you want pull be this?

    ReplyDelete
  5. Just passing by🚶🚶🚶🏻‍♂️🚶

    ReplyDelete
  6. I don repent so my lips are sealed frm negative words😷 but Boma abeg try dey wear shirt biko

    ReplyDelete
  7. 🤣🤣🤣🤣 i don know why ooo, anytime i see Boma pinsure and that his hairstyle all i dey see na that Covid- 19 kinikan kinikan wey den dey take do advert🤣🤣🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  8. Funny enough, I like him & I like his cruise. Nothing do u Bomzy.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141