Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Vice President Say Em No Wan Announce Say Em Wan Be President

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, February 08, 2022

Pidgin Post - Vice President Say Em No Wan Announce Say Em Wan Be President

Una number two man for Naija don deny say em no get any ambition to announce say em wan be President oooooh..







Una wan set faya for em yansh?  Pesin wey em godfather wan run, una wan put am for trouble say make em agree say em wan run too?

E don deny am through em spokesperson so make we take am like that and siddon look...

Who go announce go announce soon.

11 comments:

  1. Na dem sabi, power sweet for body.

    ReplyDelete
  2. It's PDP and their supporters that are urging him to run cause they think they have a slim chance of winning if he runs. But you see that man called Tinubu is their biggest nightmare. They know they can't win against him even if they bring all of their party big shots to run against only him ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ.

    Tinubu is the most influential politician in Nigeria at the moment after Buhari. Your faves can't smell his feet

    ๐Ÿšถ‍♂️๐Ÿšถ‍♂️๐Ÿšถ‍♂️๐Ÿšถ‍♂️

    ReplyDelete
    Replies
    1. You are just annoyingly and ignorantly gullible... A typical example of Nigerian youth. If you have been privileged to live overseas, I'm sure your perception about these Nigerian Politicians will change automatically.

      Delete
    2. Go and watch how your tinubu was disgraced by pdp in edo during the election, he flew down to benin thinking its lagos where he can do and undo lmao, na shame and disgrace e take run go back to lagos, and that is how he will be disgraced again come 2023 Insha Allah

      Delete
    3. God has the final say though!

      Delete
  3. I think Osinbajo will make a better president than Tinubu. Facts.
    In short, Baba Kekere, make u run, u go win.

    ReplyDelete
    Replies
    1. That one wey buhari no regard wen e dey 6months for london. No be abba kyari e ha d over to? Mumu wey becos of selfish ambition keep mute wen fulani dey kill us like flies. E don blow im chances cos even if e enter na thiefnubu go still dey im back like demon

      Delete
  4. Vpee no wan die abeg. We neva know who kill Funsho Williams na

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141