EFCC say dem don get more evidence against your favourite singer wey dem dey call Naira Marley....... Dem dey accuse am say e take credit card wey no be him own take use..... Dem call am credit card fraud and nah 11 changes dey against am.
Since all this him court case Wahala start, Naira don cool down well well for him social media pages and e no dey too show off again.... If them convict am nah straight to jail and end of career unless e get godfather for Naija....
Them don postpone the case against am so make we dey use corner dey observe as e go be!
For some Countries if you do the crime, you go do the time....
Wait oh, so e mean say Naira Marley na Yahoo boy?
See where the thirst for public validation has landed him.
ReplyDeleteIf found guilty,I hope he does the time and learn his lessons.
He was really a bad influence to the Nigerian youths.
Reminds of me damy Krane or so
ReplyDeleteThis boy singlehandedly, through his music and lifestyle made a nuisance of millions of impressionable Nigerian youths. Alcohol, hard drugs, glorifying indiscriminate s#x, fraud, disrespect etc. The whole works. Let him brace up. He had it coming.
ReplyDeleteWho is he? So many artist in Nigeria! Lost count
ReplyDeleteSay no to Yahoo
ReplyDeleteNa God dey catch person at the right time
ReplyDelete