Wonders no go end at all....
Nah so i dey listen to one international news station, i come see say dem dey say one 15 years pikin take knife chook two people so dem kuku arrest am..
As dem arrest am finish, dem come dey ask am why she use knife chook the two people, hmmm my people una sabi wetin she answer?
She say she dey practice how to use knife delete her mama!
Dem say more than half of the youth for the Country get kolo issues wey dem dey call mental health for English ....
Ah nah wah.... How pikin go dey learn how to kee em mama? wetin go wrong for this World sef? Things no be like this before oh... Wetin spoil? make we dey use eyes follow wetin we pikin dey do oooo
Na wah oo,signs of end time.
ReplyDeleteYou for tell us the country na, we no go send our pikin go there
ReplyDeleteAbi oooo
DeleteGod forbid bad thing.
ReplyDeleteChineke Mee.... wetin person no go ever hear? Why e come be say na im mama im wan delete? Odiegwu!!!
ReplyDeleteGod no go let us born pikin wey go delete us o and we too no go delete our parents dem. Amen o
ReplyDeleteBig Amen o! What kind of thing is this?
DeleteWhen dem begin agree to be no binary abi watin dem call am. And when dem begin dey play God with dem life.
ReplyDeleteLearning how to kill her mum???? Wonderment.!!!
ReplyDeleteNa only God go help us...so te pikin dey do practice on how to kill him mama...wen persin see wetin pass am,e good make him take all mata to baba God
ReplyDeleteHmmm... May God help us to be godly parents that would raise godly children.
ReplyDeleteGod no go let us give birth to that kind pikin
ReplyDeleteNaso dis pikin for kee him mama.God abeg o
ReplyDeleteLearning how to kill her mum...Na wa
ReplyDeleteThe devil na roaring lion true true, he dey look for souls to devour and him don catch plenty, na make God dey protect us from all these evils dem... Amen π
ReplyDeleteTerrible.
ReplyDeleteYeye shild with skoi skoi
ReplyDeleteMake this kind pinkin pass as menses oo in Jesus mighty Nameπππ
ReplyDeleteBad company. What they watch and I don't care parenting.
ReplyDeleteππππ
ReplyDeleteE no go pass UK
ReplyDeleteDo you know if she is in an abusive situation? You Africans always worship parents like all parents are saints.. you will be amazed the hell some kids go through...some people are not meant to be parents.when we don't know the dynamics of her family so not excusing murder though.
ReplyDeleteToxic parents
ReplyDeleteToxic children
Drug use
Evil friends, cults, demonic possession
mental problem
Can trigger