As e attend show for himnew wife Natasha city for Benin city, he come confess for stage say e no dey chook up and down again ....
"I get confession, I dey make this confession everywhere I go now to set the record straight. I don stop to dey do that kine thing. I don stop to dey give belle anyhow I don stop!!!
I swear ask anybody now they will tell you I am innocent.
I dey tell everybody so I must tell benin as my in law now so make una explain to am before anything go happen further.
I no go entertain internet people for here(at the show) me and Natasha don provide two years content give them already there's no need to further.....so it's back to work, business."

Akuko.... the belle wey natasha carry this year.... na me give her on your behalf abi?
ReplyDelete🤣🤣🤣🤣🤣🤣
DeleteChai, this is funny😁😁😂
DeleteWe have heard you.
ReplyDeleteTime will tell.
Abi now
DeleteMtcheeeew 😒😒
ReplyDeleteI follow you mtcheew o 🤣🤣
DeleteAt the tender age of 50. Na wa.
ReplyDeleteSee talk.
ReplyDeleteYou don stop to dey give women belle abi you don start to dey wear condom? 50 yrs old boy.
ReplyDelete🤦🤦🤦🤦🤦
DeleteThat one na your problem and women wey you dey give belle, nothing concern me.
ReplyDeleteIf you like give belle if you like no give belle is not my business biko 😙
ReplyDeleteSee someone's father & husband.
ReplyDeleteMust you spew nonsense all the time? Be responsible na Tubaba.
Congratulations 🎉
ReplyDeleteOkay. For now 😏
ReplyDelete70 something year old man
ReplyDeleteNoted. Make I mark the date for you 😁😁😜
ReplyDelete