Livestreamer Carter Efe don knack singer Portable better beating for the Ring 4 boxing event, and Judges don say na Efe win the match....With this win, Efe go collect ₦50 million cash gift from businessman E‑Money.
Portable wey don previously win actor Charles Okocha and rapper Speed Darlington enter the ring with full confidence thinking say e go win, but Carter Efe outshine am with better blows.. Portable don already dey shout say he want rematch, but organisers never talk whether e go happen.

Congratulations Efe
ReplyDeleteI dey sure say by now Portable go dey collect better drip, because the beating no be here. Rematch wey fit land am for orthopedic hospital
ReplyDeleteMeJhay π€£π€£π€£π€£
DeleteLol πππ
DeleteCarta Efe be light person somebody suppose follow fight ππ
ReplyDeletePortable wey be werey. Na mouth him get no power. You know those Yoruba guys wey go dey open mouth dey shout Aaah dey set blow as if them strong bass, na wetin portable be.
©️ TEEJAY
That, shey you dey mad nii? Wetin concern Yoruba with this friendly fight here? Can't you also read there that he don already beat two people before?
DeleteMust u mention tribe ?
DeleteTribal bigot like u
Rematch so he go die for person hand. Lol . Loosed mouth, talentless barking chihuahua...weldone efe.
ReplyDeleteNice one Efe. The referee had to stop it, before he kpai.πππ
ReplyDeleteAnd he wants to fight Anthony Joshua? π₯±
DeleteLol π
ReplyDeletePortable just Dey brag up and down
I hope Portable babalawo don relocate reach Jalingo by this morning I.
ReplyDeleteThe remaining fight wey Portable no fit fight for ring, na Babalawo body go hear am.
This has to be the strangest contestants matching I've ever heard of.
Na person wey wan fight professional boxer be this? Hahahahaha π π π. Portable likes to torture himselfπππ
ReplyDeleteAnd he dey challenge Anthony Joshua πππ
ReplyDeleteCongratulations to efe
ReplyDeleteNa only mouth portable get
Congratulations to Efe Carter. So how porty wan take fight Anthony Joshua like this na.
ReplyDeletePortable weereyπ€£π€£π€£ that beating too much
ReplyDeleteCongratulations Efe
Watched the fight...t'was like watching 2 children squabbling, no technique, no skill, no power... It was simply embarrassing. Tops for the entertainment value tho.
ReplyDeleteMaybe a celebrity belt should be created and properly sponsored to make this an actual thing. Who knows... At the least, all the S.M back and forth yeyebrities keep disturbing us with will have a place it can be properly and adequately settled.
Congratulations π Efe
ReplyDeleteMake dem no gree for rematch before im go kpai for ring, oniyeye wey wan fight AJ bi dis.
ReplyDeleteCongratulations Efe
ReplyDelete