Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Naija Own Dey Always Different

Advertisement

Thursday, October 01, 2026

Pidgin Post - Naija Own Dey Always Different

For abroad, if something waka comot for sea or river enter land, dem go carry am and use love throwey am back put inside the water......Even if na fish wey resembul wetin go sweet for stew oh but for Naija dem go rush the thing kill immediately and carry go house go cook soup....
See this tortoise wey say make e comot for water rest small....Dem catch am at once begin rough handle am and as you dey read this thing so, dem don unalife the tortoise..
See dem!



1 comment:

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141