You remember say Prisoners for Edo state pack their load run comot for Prison?Police call am ''Prison break'' but nobody break anything and in fact the Prisoners say na the people inside open gate for dem to run.......and we see some of dem dey run with dia box and change of cloth and nobody faya gun oh...
The funny thing now be say Governor Obaseki say make the prisoners return in 48 hours odawise dem go begin look for dem from the details wey dey dia files with prison authorities..
The dead line to return go end on Friday October 23,2020 for Afternoon....
If na you,you go return?Abeg Obaseki i no get power laugh,make una look for new prisoners.....
Na today???
ReplyDeleteStory for the godsππππ
ReplyDeleteThorrr.. Eyin prisoner,governor say una mid-term break don over, make una report back to boarding house...
ReplyDeleteπ€£π€£π€£
Deleteπππ chai, I no fit hold the lafta again...
DeleteLike seriously?...
Una mid term break don overπ
Deleteππππ
DeleteThis Governor is just a clownπ€£π€£
DeleteLmaoo! These ppl are jokers.
DeleteIn other words, they should use their church mind and return Hahahahaha, like a prodigal son coming home.
ReplyDeleteThis politicians,do they have children at all coz I would not allow my dad make a fool of himself like this on National TV...like the prisoners should return seriously!! We are a joke to ourselves in this Nation..
ReplyDeleteHmmmmmm.. And some hardened criminals that escaped are out there roaming about.
ReplyDeleteOh God! Protect us.
Yinmu
ReplyDeleteObasekishould rest abeg
Jums
Obaseki, wetin you put for mouth?
ReplyDeleteIf it works I need that jazz man contact.
Deleteπ
ReplyDeleteLol
ReplyDeleteMen wey don leave Edo tey tey.Bros find them well oo,good luck.
ReplyDeleteObaseki....comedy go fit you shaa.hahahaha
ReplyDeleteReturn for which side o ji ogwu bia kwuo
ReplyDeleteI await the ones that will return 600years of.... Except the prisoners that truly deserve to be there I'm sure they are the ones that will run the most.
ReplyDeleteI think Obaseki knows what he is doing abi no be same Obaseki wey stand gidigba for them Benin boys back?
ReplyDeleteπ²π²π²π²
ReplyDeleteOga we no go come back. Waiting go happen
ReplyDeleteπ€£π€£π€£ o funny gan
DeleteLmao
ReplyDeleteI guess they will just stroll back in. I have never met anyone who didn't like freedom.
Oga no worry, the hardened ones go soon commit again, then you catch them, ππ
ReplyDeleteBut for the innocent ones wey una put for prison and awaiting trial since 19kokoro, no lie oh, for whom the son of man shall set free, is truly free indeed ππ
✌
*YIMU
ReplyDeleteOkk
ReplyDeleteThey will return
Get the welcome party started
Yeye dry smell ππππππ
ReplyDeleteLike seriously return ke OK o wait they are coming
ReplyDeleteIf na your pikin you go advise am make him go back to prison, make una wey governors fear God oh because the last day everybody go give account of himself.
ReplyDeleteIf na your pikin you go fit tel am make him go back to prison ?
ReplyDelete