Stella Dimoko Korkus.com: EFCC Shares Funny Post..

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, April 08, 2022

EFCC Shares Funny Post..

 


15 comments:

  1. Good say na Ali be the mugu wey no sabi at all. Ali suppose take practical lessons so that efcc no go use his name do memo

    ReplyDelete
  2. EFCC na bigger fool.
    Wey Magu carry dem money for him bank put.
    Dem go dey shout before dem prove.
    Empty barrel. Noisy dog wey no get tooth !

    ReplyDelete
  3. Please EFCC should channel this energy into doing the right thing, not stealing from a thief.

    ReplyDelete
  4. Who cause am?Ali dey go school with public transport na so them bandits attack their vehicle,Ali manage escape go back house.Ali come decide say make him follow train go him school,na so terrorist bomb train na God save Ali he escape am again,the family come decide say make e use plane na so bandits no let plane fly.Ali run back house na so bandits appear for night carry him mama and sister go,he still escape am.Torr them don finally borrow money to pay Ransom for him mama and sister,Ali manage find him way go school.Ali dey sleep for night for school jeje na so kidnappers/bandits enter school con carry Ali dey go,make we remember say them family still they owe gbese for him sister and mama Ransom o.If na you be Ali,when you commot from bush after im family don pay another Ransom wetin you go do?Abeg EFCC leave Ali o.The big fish them wey cause Ali problem una no gree expose them,na small Ali una dey face.

    ReplyDelete
    Replies
    1. No be lie, disco dancer ๐Ÿค”๐Ÿค”. But two wrongs don't make a right. Ali, should change his way, for God's sake.

      Delete
    2. You don't use wrong to justify wrong..wait till dey dupe you then clap for them say thrn no go school or given4nt cause am.becareful what you wish and say.

      Delete
    3. Anon 16:22,good evening Sir/Ma...Happy weekend.

      Delete
    4. At Fierce,You are absolutely right.Truth is we can't move forward if the people at the top aren't held accountable.

      Delete
    5. On the day your bank account is emptied by these scammer, please remember this your comment on that day.

      Delete
    6. *scammers

      Delete
  5. Ali have suffered oooooooooo

    ReplyDelete
  6. Ali dey go school una kidnap'am, collect all him things, how Ali wan take survive the condition wey our Grand Pa put us?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Stop justifying evil, haba!!

      Delete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141