Pikin wey no get helper suppose get Sense
No be lie...
E suppose to o
No be lie.......Real sense o
True talk. But some no de gree get sense.
Na true you talk
Focus...
Na correct talk be dis. Na wetin some of us dey suffer.
Even the one wey geh helper suppose get sense not to dey do anyhow
Na true
Stella, wia do u get all these sef....u just dey Totori me
Great saying
Na so jare
Na so ooo
Honestly this is for me..I dnt have sense at all. I pray God help me come out of this mess
On point!
Yes o some get helper no come still get sense join na wa o
True talk...
Post a Comment
17 comments: