Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Wetin Ray Do..

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, January 09, 2023

Pidgin Post - Wetin Ray Do..

 E be like say EFCC don leave their work for oyibo people to do? I nor understand? After dem arrest Evans finish since last year wey e come dey look like say na another thing apart from the thing wey dem accuse am of, we don hear say dem don arrest another big wig from Naija for London again!

Wetin happen? Wetin e do? dem say dem wan charge am to court? meaning say dem dey watch am since and e don commit crime.... God abeg!




11 comments:

  1. Replies
    1. Like play like play, As SARS is to G's and guys, (innocent or guilty), so is UK to Big Naija Men (innocent or guilty)

      E come be like say wetin IJGB dey yarn say; Sapa don touch UK small. E be like e true o.

      The Deep

      Delete
    2. E be like say SAPA dey touch UK small small

      Delete
    3. But what if he really raped somebody???

      Delete
  2. Na wa. It's not a good time for PDP

    ReplyDelete
  3. Why does he or sit always get into trouble every every election period??

    ReplyDelete
  4. He's been released. I hope his hands are clean before they will arrest him again

    ReplyDelete
  5. They say na rape allegations ooo, maybe na set up,cos how this kind big man go rape???

    ReplyDelete
    Replies
    1. Na big man dey rape pass. U say no and they feel entitled thinking that as big man nobody go complain.

      Delete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141