Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, April 25, 2024

Wise Saying...

No matter the speed wey motor dey carry come for TV e no fit jam who dey watch am

5 comments:

  1. I no person wey go rich man house, see car wey dey run come inside big television,if you see as the person take run outside.

    ReplyDelete
  2. True o...make e no be like when my daughter dey small, dey separate fight for TV😂😂

    ReplyDelete
  3. Baruch 🖤25 April 2024 at 20:47

    😂
    The innocent pikin no know wetin dey occur nau @Teetee

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141