Na so she just unfriend and unfollow Ekene? Meaning say she believe wetin she hear?or wetin she hear na true?
Read to the end to see wetin i talk finish oh....
Destiny do post dey ask say why the lies but she no call name but you go know say na the matter she dey talk.
Adanna Waller, the lady wey Ekene stay with for America wey she go born say, Ekene say Destiny dey beat her mama!.....The same Destiny wey the mama dey dance for when she go see her for Christmas oh.....The video still dey her page and the excitement and motherly Joy na magnet....That mama no resembul who dem dey beat abeg......So its either Adanna for Ekenehead or Ekene lie for Destiny head!.........For Nollywood friendship na water.
Everybody dey gossip but na who dem catch dem dey call gossiper!

Destiny Etiko is a no-nonsense person
ReplyDeleteShe does not have time for bulls**t
She will swiftly drop you in the gutter if you mess up